Клип P Square - Why E Be Say
Клип P Square - Why E Be Say
P Square Why E Be Say
P Square Why E Be Say
P Square Why E Be Say
Текст Песни P Square - Why E Be Say
"Why E Be Say" Uuh yea yea, no I don die I don die Uuh yea Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say [Verse] (Why e be say) The way I living are not supposed to be the way you and I are still living (Why e be say) The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them (Why e be say) They took away our right and make silly promises, they want us to believe them Why e be say some people too dey lie Why e be say some people no dey try Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling (Why e be say)Some people just sit down, just dey look Day and night they staring at the ceiling (Why e be say)They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing Why e be say some people too dey lie Why e be say some people no dey try I don die ei [Chorus] Why e be say anytime we want do wetin we go do Or say wetin wey we go say (na big lie ei) The wrong thing be say them no want make we dey do Wetin we go do or say wetin wey we go say The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin wey we go say Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say [Verse] (The wrong thing be say) We dey dey fight dey try to kill each other When we supposed to love one another (The wrong thing be say) Because them no dey go worship together Every brother try to kill their fellow brother (The wrong thing be say) Even as we still dey dey suffer We still dey try to rob one another Why, my brother, why you dey chook eye for your brother While the leaders dey dey chop wona bread and butter In our society, make we dey try and live like one family What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty (The wrong thing be say)As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o) The wrong thing be say things dey scatter The wrong thing be say we no dey bther I don die ei [Chorus] Why e be say anytime we want do wetin we go do Or say wetin wey we go say (na big lie ei) The wrong thing be say them no want make we dey do Wetin we go do or say wetin wey we go say The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin wey we go say Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say [Verse] Why e be say now, why e be say See the wrong thing be say But the right thing, the right thing, the right thing be say All man supposed to get money, all man supposed to dey joli (The right thing be say) All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo (The right thing be say) We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar Why e be say some people too dey lie Why e be say some people no dey try I don die [Chorus] Why e be say anytime we want do wetin we go do Or say wetin wey we go say (na big lie ei) The wrong thing be say them no want make we dey do Wetin we go do or say wetin wey we go say The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin wey we go say Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say

Collabo

Shekini

Ejeajo

Taste The Money (Testimony)

Fire

Asampokoto

Shake It Down Low

Oleburuku

Chop My Money

Bunieya Enu

Mako Fiesta

Last Nite

Kolo

E No Good

Dat Tin

Forever

Why E Be Say

Stand Up

Miss You Die

Game Over

Am I Still That Special Man

Temptation

Story

Oga Police

E Don Happen

Omoge Mi

Me and My Brother

Jeje

Anything

Player

She's Hot

Do As I Do

Your Name

Senorita

Igbedu

Get Squared

Bizzybody (remix)

Bizzy Body

Say your Love

More Than a Friend

Ifunanya

Super Fans

Gimme Dat

Who Dey Here

Bye Bye

E No Easy

Danger

Possibility

Break It

Troway

I Love U

Roll it

No One Like You

Do Me

Beautiful Onyinye

Personally

Alingo

Can't Get You Out Of My Head

Like A Drug

Yonce

What It Is

Every Part Of Me (live)

Im So High

Bebot

Upgrade U feat Jay-Z

Best Thing I Never Had

Dope (Explicit)

Love On Top

Judas
2016-11-01
2016-10-25
2016-10-25