Клип P Square - Bunieya Enu
Клип P Square - Bunieya Enu
P Square Bunieya Enu
P Square Bunieya Enu
P Square Bunieya Enu
Текст Песни P Square - Bunieya Enu
"Bunieya Enu" Eiyeh (Eiyeh) Oh oh oh (Oh oh oh) Oh oh oh oh oh! oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh As we dey celebrate [Chorus:] Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate As we dey celebrate We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh Chei, see The way we dey spend this money no dey fear me (fear me) I got so many people wey dem dey dare me (eeh) Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail Thank God its Friday (Friday) And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate [Chorus:] Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate [2x] We Thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh That's why we celebrate Let's celebrate Now, put your hands in the air Wave'em up like you just don't care (care) I know sey we pop champagne (eeh) Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday Kpata Kpata we go kneel down dey pray Scatter them, dey go start to dey craze oh Na wetin remain oh Ima no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) So make you no mind them oh No do gragra, no send them oh Come join body, make we blend them oh Make you dey tell them sey Thank God its Friday (friday) And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate [Chorus:] Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate [2x] We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh That's why we celebrate Let's celebrate As we dey celebrate, we dey jubilate Omo no player hating, make you no dey underate Na we dey calculate, You dey speculate Me I no send them oh, no send then oh But thank God it's Friday and I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh Oooh I'm so excited (excited) So everybody (eeeh) Move your body (eeeh) (As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too much) We thank God oooh You too much oh (I say) you too much oh Bunieya Enu, Bunieya Enu Bunieya Enu, As we dey celebrate Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu Buni be nu ya eeeh! As we dey celebrate Ima no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) Asim no okacha si ma dunine (enu) Bunieya Enu, Bunieya Enu Maka no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) Asim no okacha si ma dunine (enu) Bunieya Enu, Bunieya Enu
P Square ft. Don JazzyCollabo
P SquareShekini
P Square ft. T.I.Ejeajo
P SquareTaste The Money (Testimony)
P SquareFire
P SquareAsampokoto
P Square ft. Muna, EvaShake It Down Low
P SquareOleburuku
P Square ft. Akon, May DChop My Money
P SquareBunieya Enu
P SquareMako Fiesta
P SquareLast Nite
P SquareKolo
P SquareE No Good
P SquareDat Tin
P SquareForever
P SquareWhy E Be Say
P SquareStand Up
P SquareMiss You Die
P SquareGame Over
P SquareAm I Still That Special Man
P SquareTemptation
P SquareStory
P SquareOga Police
P SquareE Don Happen
P SquareOmoge Mi
P SquareMe and My Brother
P Square ft. WajeJeje
P SquareAnything
P SquarePlayer
P Square ft. Naeto CShe's Hot
P Square ft. Tiwa Savage, May DDo As I Do
P SquareYour Name
P SquareSenorita
P SquareIgbedu
P SquareGet Squared
P SquareBizzybody (remix)
P SquareBizzy Body
P SquareSay your Love
P SquareMore Than a Friend
P SquareIfunanya
P SquareSuper Fans
P SquareGimme Dat
P SquareWho Dey Here
P SquareBye Bye
P Square ft. J MartinsE No Easy
P SquareDanger
P Square ft. 2FacePossibility
P SquareBreak It
P SquareTroway
P SquareI Love U
P SquareRoll it
P SquareNo One Like You
P SquareDo Me
P Square ft. Rick RossBeautiful Onyinye
P SquarePersonally
P SquareAlingo
Kylie MinogueLove Affair
Kylie MingoueCloser
Black Eyed PeasImma Be Rocking That Body
Kylie MinogueCant Beat The Feeling
Lady GagaMarry The Night
Lady GagaBad Romance (live)
Enrique IglesiasCan You Hear Me
Lady Gaga & Tony BennettWinter Wonderland
Lady GagaMANiCURE
Christina AguileraHave Yourself A Merry Little Christmas
Toni BraxtonAnother Sad Love Song (Int'l Version)
Craig DavidHidden Agenda
2016-11-01
2016-10-19
2016-10-18