Клип P Square - Oga Police
Клип P Square - Oga Police
P Square Oga Police
P Square Oga Police
P Square Oga Police
Текст Песни P Square - Oga Police
Na which kind yawa bi this yi e Na which kind yawa bi this yi e Ooh Ooh Verse 1 I was driving, wasn't speeding so fast I just dey go jeje, I no high See this honey She was looking so fly As I dey try to step up to her Then she said hi Come on, baby, make you step into my car Me I go take you to a place Wey you go like, I no lie Make you sit back relax and feel fine Cos seriously I get plans Then all of a sudden see then them a coming They tell me make I stop but I don't know why Who be that, the police They took my papers from me And I say Sir Why you do me so Chorus Oga police e Wetin be this e You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this e Why you doing this e Oh, no See wetin I dey miss Oga police e Wetin be this e You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this e Why you doing this e Oh no Oh no Oga police yi e Na which kind yawa be this yi e Oh no Oh no Verse 2 Na so we dey for beer parlor just dey jolly With a friend from America Wey get money And for my front Ishiewu and turkey Different kind of shayo We dey make eye doti Plenty bobos just dey make the noise [Hey! ] Enough chickitos just dey make their choice [One more plate] As I dey hail my guy Begin dey wash my hand e I just dey start e Then all of a sudden, see then them a coming Everybody start to run But I don't know why Who be dat, the police They put their handcuffs on me Then I say, Sir, na wetin I do Repeat chorus Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come harass you I no know oh Even though you be superstar Them go still come embarrass you Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come harass you Oga police e Wetin be this e Na which kind yawa be this e No, no Na which kind yawa be this e No, no, no, no, no, no, no, no Repeat chorus (till fade) For my woman, to my friends
P Square ft. Don JazzyCollabo
P SquareShekini
P Square ft. T.I.Ejeajo
P SquareTaste The Money (Testimony)
P SquareFire
P SquareAsampokoto
P Square ft. Muna, EvaShake It Down Low
P SquareOleburuku
P Square ft. Akon, May DChop My Money
P SquareBunieya Enu
P SquareMako Fiesta
P SquareLast Nite
P SquareKolo
P SquareE No Good
P SquareDat Tin
P SquareForever
P SquareWhy E Be Say
P SquareStand Up
P SquareMiss You Die
P SquareGame Over
P SquareAm I Still That Special Man
P SquareTemptation
P SquareStory
P SquareOga Police
P SquareE Don Happen
P SquareOmoge Mi
P SquareMe and My Brother
P Square ft. WajeJeje
P SquareAnything
P SquarePlayer
P Square ft. Naeto CShe's Hot
P Square ft. Tiwa Savage, May DDo As I Do
P SquareYour Name
P SquareSenorita
P SquareIgbedu
P SquareGet Squared
P SquareBizzybody (remix)
P SquareBizzy Body
P SquareSay your Love
P SquareMore Than a Friend
P SquareIfunanya
P SquareSuper Fans
P SquareGimme Dat
P SquareWho Dey Here
P SquareBye Bye
P Square ft. J MartinsE No Easy
P SquareDanger
P Square ft. 2FacePossibility
P SquareBreak It
P SquareTroway
P SquareI Love U
P SquareRoll it
P SquareNo One Like You
P SquareDo Me
P Square ft. Rick RossBeautiful Onyinye
P SquarePersonally
P SquareAlingo
Christina AguileraAt Last
Miley CyrusThe Driveway (live)
Black Eyed PeasDon't Lie
Enrique Iglesias ft. Marco Antonio SolísEl Perdedor (Bachata)
Kylie MinogueAphrodite
Miley CyrusWhen I Look At You
CiaraGet Up feat Chamillionaire
Love game (live)
Kylie MingoueMillion Miles
Black Eyed Peas ft. EstheroWeekend
Christina AguileraAin't No Other Man
Kylie MinogueFever
2016-11-01
2016-10-25
2016-10-25