Клип P Square ft. Tiwa Savage, May D - Do As I Do
Клип P Square ft. Tiwa Savage, May D - Do As I Do
P Square ft. Tiwa Savage, May D Do As I Do
P Square ft. Tiwa Savage, May D Do As I Do
P Square ft. Tiwa Savage, May D Do As I Do
Текст Песни P Square ft. Tiwa Savage, May D - Do As I Do
"Do As I Do" (feat. Tiwa Savage & May D) Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn) We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn) Hey pretty girl with your sexy body Me like the way you move, you dey make me soji Mr. DJ you too sabi So pon the selense for this party Baby girl make you come to Daddy Make you sip some Hennessey and Bacardi Daddy go rock you steady Cos you got me going on Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey Na the thing wey you do make me wan pop rosey As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move do as I do, do as I do, do as I do eh I can go all night boy If you ready Baby follow my lead, I like it nice and steady You wan spend money You like how I move my body I like how it makes you crazy Can we take it slowly As I roll and I roll and I whining my hips just watch me And by the end of the night I go dey by your side make you touch me As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move do as I do, do as I do, do as I do eh Oya party starter We step ina the place e no matter (who you be) Na who be your father Rude boy, Mr P Don dada So follow me follow me baby data Daddy wan take you up with no ladder Wey my cheddar E no matter You be the phone be the charger Na the way she dey do me , dey move me, dey make me dey trowey Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move do as I do, do as I do, do as I do eh Oya make you pon the selense pon the selense pon the selense Oya make you pon the selense pon the selense pon the selense Oya make you pon the selense pon the selense pon the selense Oya make you pon the selense pon the selense pon the selense As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move do as I do, do as I do, do as I do eh
P Square ft. Don JazzyCollabo
P SquareShekini
P Square ft. T.I.Ejeajo
P SquareTaste The Money (Testimony)
P SquareFire
P SquareAsampokoto
P Square ft. Muna, EvaShake It Down Low
P SquareOleburuku
P Square ft. Akon, May DChop My Money
P SquareBunieya Enu
P SquareMako Fiesta
P SquareLast Nite
P SquareKolo
P SquareE No Good
P SquareDat Tin
P SquareForever
P SquareWhy E Be Say
P SquareStand Up
P SquareMiss You Die
P SquareGame Over
P SquareAm I Still That Special Man
P SquareTemptation
P SquareStory
P SquareOga Police
P SquareE Don Happen
P SquareOmoge Mi
P SquareMe and My Brother
P Square ft. WajeJeje
P SquareAnything
P SquarePlayer
P Square ft. Naeto CShe's Hot
P Square ft. Tiwa Savage, May DDo As I Do
P SquareYour Name
P SquareSenorita
P SquareIgbedu
P SquareGet Squared
P SquareBizzybody (remix)
P SquareBizzy Body
P SquareSay your Love
P SquareMore Than a Friend
P SquareIfunanya
P SquareSuper Fans
P SquareGimme Dat
P SquareWho Dey Here
P SquareBye Bye
P Square ft. J MartinsE No Easy
P SquareDanger
P Square ft. 2FacePossibility
P SquareBreak It
P SquareTroway
P SquareI Love U
P SquareRoll it
P SquareNo One Like You
P SquareDo Me
P Square ft. Rick RossBeautiful Onyinye
P SquarePersonally
P SquareAlingo
Owl CityWolf Bite
Miley CyrusLet's Do This
Christina AguileraNot Myself Tonight
Kylie MinogueSomeday
Beyonce ft. Nicki MinajFlawless (remix)
Kylie MingoueMillion Miles
Enrique IglesiasTurn The Night Up
Lady GagaThe Edge of Glory
Kylie MinogueBurning Up
BeyonceListen(New Version)
Christina AguileraCome On Over (All I Want Is You)
Christina AguileraAin't No Other Man
2016-10-19
2016-10-18
2016-10-18