Клип Patoranking - Make Am
Клип Patoranking - Make Am
Patoranking Make Am
Patoranking Make Am
Patoranking Make Am
Текст Песни Patoranking - Make Am
[Intro] Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say [Verse 1] I get one paddy He dey stay for shogunle He get small money He come pack go ajegunle This my paddy he change am for me Say my paddy rearrange am for me I don’t know, i don’t know I don’t know mama eh I don’t know, i don’t know I don’t know papa eh [Chorus] Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe [Hook] Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me [Bridge] Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Sister, ehehe [Verse 2] Some people forget people help them Some people no send people wey help them But remember people wey help you Cause if you fall na dem go still rise you Some get money begin gapa And dem change the way dem waka Na to dey carry big big kaka Them no fit buy their mama wrapper Forget say you get now Morrow get belle now [Chorus] Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe [Hook] Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me [Bridge] Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe [Outro] (Plays Instrumental) Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe Blessings follow me.

Make Am

My Woman My Everything

Daniella Whine

Happy Day

Girlie O (Remix)

Alubarika

Girlie O

Higher feat Taio Cruz

Goody Goody

Timebomb

Never Ever

I Can't Give You Anything But Love

Heartbeat

Yonce

UnBreak My Heart

Upgrade U feat Jay-Z

BB Talk

Show Me How You Burlesque

This Is The Life (live)
2016-10-19
2016-10-18
2016-10-18