Клип Kcee - Hakuna Matata

Клип Kcee - Hakuna Matata


Kcee Hakuna Matata
Kcee Hakuna Matata
Kcee Hakuna Matata

Текст Песни Kcee - Hakuna Matata

[Intro]
Five star music, E money
Its Kcee labalo

[Chorus]
Okpekete follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Erema follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala

[Post Chorus]
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh

[Verse 1]
Oya jikere, baby ???

[Pre chorus]
Ah, your dance your dance
You dey make bad man dey craze
Your dance your dance
You dey make bad man dey craze oh
Oya baby no wahala
If you need anything just hala
I be monkey you be banana
I will give anything that you wanna
I say baby no wahala
If you need anything just hala
I be monkey you be banana
I will give anything that you wanna

[Chorus]
Okpekete follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Erema follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala

[Post Chorus]
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh

[Verse 2]
She get front, she get back
She get package me I no go lie
She get front, she get back
She get package me I no go lie
Cicilia bum bum, cicilia bum bum
Shebi na your bum bum, cicilia bum bum

[Chorus]
Okpekete follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Erema follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala

[Post Chorus]
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh

[Outro]
Ah, five star music e money ???
Au revoir, au revoir
Baby no wahala
Ehe ehe baby no wahala

клип Kcee Hakuna Matata

Мы ждем только позитивные и хорошие отзывы на клип Kcee Hakuna Matata

Отличный клип Kcee - Hakuna Matata и песня Hakuna Matata группы Kcee
2016-11-01
Kcee
Отличный клип Kcee - Hakuna Matata и песня Hakuna Matata группы Kcee
2016-10-18
Kcee
Отличный клип Kcee - Hakuna Matata и песня Hakuna Matata группы Kcee
2016-10-18
Kcee

Клип Kcee - Hakuna Matata cмотреть онлайн
© 2024 Все права защищены